Testo The Goat - Monaky

Testo della canzone The Goat (Monaky), tratta dall'album The Goat

Pass me the loud
Please on a low-key, no let am loud
As I dey so I be pastor for house
My papa no know say he pikin dey blau
Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God one is made of grass
When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
I likе to shout halle
Dem no dey see say I dеy carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
(But shey) na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
Na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
I no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo oluwa
Family dey call me akorede
Them dey call me omo oluwa
When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

Ahh, my papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no dey sick but I dey take medicine
Early momo for house we don dey roll something

Credits
Writer(s): Harrison Ekunwe, Otenuda Waka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.