Testo Thank You - Kefee
Testo della canzone Thank You (Kefee), tratta dall'album A Piece of Me
I write this song for all of una
Wen dey feel me everywhere and for area
For your support and love for me
Makes me happy to be Keffy
You always reliable
Even when I dey trouble
When I no know how to handle
Thank you my people
Thank you my people
I appreciate the open door
Na who know me before
I go dey sing to make una happy
Songs wey go set our souls free
I'll keep doing my best
By putting God first
Na so we go dey carry go
Thank you my people
Thank you my people
Thank you my people
I thank you
I thank you
Thank you from the bottom of my heart
For giving me this chance
I say thank you
Credits
Writer(s): Glen Ballard, Alanis Nadine Morissette
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.