Testo temptations - Omah Lay

Testo della canzone temptations (Omah Lay), tratta dall'album Boy Alone (Deluxe)

(BGRZ, this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today, I dey on this one
Tomorrow, that one
If it wasn't for you
Wetin a boy for do?
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh
My Rizla
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh
My day one
From way back, you dey there
You no give up
When I don backslide in my passions, and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta'
Cannot deny that I got issues, sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Munagi, e go be forever
All the things you wish for me, I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh
My rizla
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh
My day one
From way back, you dey there
You no give up



Credits
Writer(s): Kevin Mike Gbaguidi, Stanley Omah Didia, Kyle Jack Monkman Flamigni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.