Testo Tell Am - Chike

Testo della canzone Tell Am (Chike), tratta dall'album The Brother's Keeper

Let the night fade away (fade away)
I wanna see her
I wanna see her tomorrow (see you tomorrow)
My body no fit stay one place
Anytime, anytime
Anytime wey I see her pass by
Fine girl wey no get comma
Asampete o nwayi oma
I don make up my mind for the matter
No going back again
Going back again
Fine girl wey no get comma
I dey love my friends when they call me a dreamer
I don make up my mind for the matter
I wanna know
Make una help me tell am oh
Tell am oh, tell am oh
That I really love am oh
Love am oh, love am oh
Say we go marry each other
Ibeji, ibeta
That I want it all with you
That I want it all with you
Make una help me tell am oh
Tell am oh, tell am oh
That I really love am oh
Love am oh, love am oh
Say we go marry each other
Ibeji, ibeta
That I want it all with you
That I want it all with you
Give me love make I own
Make I carry you come my world
And if you come no letting go
And if you come no catching cold
I get a skill wey I like to show
Bad guy with a heart of gold
I don tell you, now you know
I can't keep this on a low
Fine girl wey no get comma
Asampete o nwayi oma
I don make up my mind for the matter
No going back again
Going back again
Fine girl wey no get comma
I dey love my friends when they call me a dreamer
I don make up my mind for the matter
I wanna know
Make una help me tell am oh
Tell am oh, tell am oh
That I really love am oh
Love am oh, love am oh
Say we go marry each other
Ibeji, ibeta
That I want it all with you
That I want it all with you
Make una help me tell am oh
Tell am oh, tell am oh
That I really love am oh
Love am oh, love am oh
Say we go marry each other
Ibeji, ibeta
That I want it all with you
That I want it all with you



Credits
Writer(s): Chike Ezekpeazu Osebuka, Daniel Otaniyen Uwa, Chidiebere Obasi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.