Testo Talk Talk - D Jay

Testo della canzone Talk Talk (D Jay), tratta dall'album Mixed Feelings

Everywhere dem dey dem dey talk about me
Yee Me ano dey care
And as at now you dey fool your body
Wenne swag you get
Everywhere dem dey dem dey talk about me
Yee Me ano dey care
And as at now you dey fool your body
Wenne swag you get
Everywhere I dey den you dey chase me
Boy eno be follow for follow u dey do for ig
The lack edey ma side that be why your boys dey love dey come ma side
Your bitch sef dey like ma type
So boy go and get yourself a life
Shun dey criticize
Den times adey suffer where u dey when adey br3
Now u criticize me, Hey Akpe why u dey vex
You say ano get kappa wey u say ano get
Eee wenne swag u get
Everywhere dem dey dem dey talk about me
Me ano dey care
And as at now you dey fool your body
Yee Wenne swag you get
Everywhere dem dey dem dey talk about me
Me ano dey care
And as at now you dey fool your body
Yee Wenne swag you get
Everywhere dem dey dem dey talk about me
Me ano dey care
And as at now you dey fool your body
Yee Wenne swag you get
Everywhere dem dey dem dey talk about me
Me ano dey care
And as at now you dey fool your body
Yee Wenne swag you get



Credits
Writer(s): Dennis Johnson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.