Testo TABSARA - MBK Bloom$
Testo della canzone TABSARA (MBK Bloom$), tratta dall'album BLOOM$ REViVAL
Who?
Raise am, raise am, raise am, raise am
They might want a banger
Banger
I go give them banger
Got me feeling like Rema
(Rema)
Come here, baby, with your busy body
Make I rock Atama, I go show you bitter
Somebody said this, and somebody said that
Abeg, no dey talk for my wahala, wahala
This your body wey move as if e no
dey wait for nobody to pakala, pakala
Sip medicine, make I stop the emergency
Dem say your body na fire, fire
I can barely sleep
I can barely hear
I dey find money
I no find woman
Dem say na money dey attract e woman
I can barely sleep
I can barely hear
Talk me nicely before we go lose am
Lose am
The whole team come pekelemes
Come here, baby, with your busy body
Make I rock Atama, I go show you bitter
Somebody said this, and somebody said that
Abeg, no dey talk for my wahala, wahala
This your body wey move as if e no
dey wait for nobody to pakala, pakala
Sip medicine, make I stop the emergency
Dem say your body na fire, fire
Hmm, make una start to dey reason
Who be the baddest
Me, I no take opportunities jeje
All my guys on the move, e dey pepper
Hmm
Yes, e dey pepper
Run my money, e dey sound me like keke
First I go warn am, and then I go lose am
The whole team go pekelemes
Come here, baby, with your busy body
Make I rock Atama, I go show you bitter
Somebody said this, and somebody said that
Abeg, no dey talk for my wahala, wahala
This your body wey dey move as if e no dey
WAIT
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.