Testo TABLES TURN - Oxlade feat. Moelogo

Testo della canzone TABLES TURN (Oxlade feat. Moelogo), tratta dall'album OXYGENE

Small boy, from the ghetto wey dey try make some money
Young boy, wey dey talk say e no go lead to nothing
Small boy, for the hood wey dey talk say him brain no correct
But as you see the boy dey grow
Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad
Them for no try talk am like that
Them for no try bring am down
But wetin dem forget be say-
Tables turn oh
E fit be your turn today, tomorrow make e be my turn oh, oh yeah
Omo no loose guard oh
Omo boy no reason am
'Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good
Oh, doing good
'Cause good na him be koko
Doing good
Biko, just do good
Oh, do good
(Good na the koko, doing good)
Do you believe in karma? (Karma, karma)
Aiye a'kama, aiye to'to
Do you believe in karma? (Karma, karma)
(Aiye to'to, Logo)
I remember then
When I no get anything but I get talent
Yes, I get talent
Shey you remember then?
When boy no chop, no money
Shey l'on fi mi gba le
Now they need my talent oh
Kekere latin mo Oba o
Olorun ni mo ola o
Awon to so pe aoni de be
Se ni olayiwola
People talk and laugh when you can't do
But when God blesses you, they forget oh
That tables turn oh
E fit be your turn today, tomorrow make e be my turn oh, oh yeah
Omo no loose guard oh
Omo boy no reason am
'Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good
Oh, doing good
'Cause good na him be koko
Doing good
Biko, just do good
Oh, do good
(Good na the koko, doing good)
Hello Olaitan mi
Bawo ni nkan nbe yen o?
Shey nkan lo dede?
Oloun a wa pelu e
Wa se ori re
Gbogbo ise to'n da wole, ayo ori si re
Gbogbo ona o toh so pe o fe blow, ni oruko Jesu, o blow
Gbogbo oju gbogbo ile lo ri ogo re
Mi o ni ro'go o'sunku
Olo'go oro
Mi o ni ro'go osupa
Gbogbo oju lo'ma ri ogo Oloun ninu aiye e
O de ni si te o
O ni si irin
O ni kegbe ide irawo re
E'yo to, owo aiye o de ni le gbo mo le



Credits
Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforiji, Emmanuel Nwachukwu Ejidike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.