Testo System - Larruso

Testo della canzone System (Larruso), tratta dall'album System

Le le le le
Yeh yeh
Uhhh
Larruso ye, eh
You no see the system dry
Things nuh right
Government dey but it seems dem no mind
We still on God yeah
Still on grind ay (still on grind)
Oya gimme the riddim make ah sing yee
Cos e been a long time wey I see grace
All ah ma people wey dem dey jail
Ego be alright
Bebia b3y3yie
And we go jubilate oo
Make you no frustrate oo
Enever be late oo
Enever be late oo
System bad
Everyday we cry ay ay
But we still fly ay ay
Matter of time
Them go see we shine ay ay
And dem go shy ay ay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Ego be okay, okay
One day ego be okay
Shake ah brother man say okay okay okay
B)ya b33 no nio
Eledumaremi malo fi won shemi o
I just wanna blow
Na wetin make ah know
Na wetin make ah know
One time for my people, one time
One time for my people, two time
We dun dey hustle dun try big time
One time,
We go make am due time
One time for my people, one time
Two time for my people, two time
Three time for my people, three time
We go make am big time
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Ego be okay, okay
One day ego be okay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Ego be okay, okay
One day ego be okay
You no see the system dry
Things nuh right
Government dey but it seems dem no mind
We still on God yeah
Still on grind ay (still on grind)
Oya gimme the riddim make ah sing yee
Cos e been a long time wey I see grace
All ah ma people wey dem dey jail
Ego be alright
Bebia b3y3yie
And we go jubilate oo
Make you no frustrate oo
Enever be late oo
Enever be late oo
System bad
Everyday we cry ay ay
But we still fly ay ay
Matter of time
Them go see we shine ay ay
And dem go shy ay ay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay



Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.