Testo Sweet year - Shoday
Testo della canzone Sweet year (Shoday), tratta dall'album Sweet year
(It's Seghabeatpro)
E get many-many things I faced last year
I got couple demons I fought last year
But this year wey we dey
Everything go set for me
Enemies sẹ dem go fall for me
You get jazz, but e sure for me
So me saying, "Amin, amin," ahn
I go make money this year
Amin, amin, ahn
I go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate me, sẹ
Amin, amin, ahn
So, we're saying, "Amin, amin," ahn
We go make money this year
Amin, amin, ahn
We go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate us, sẹ
Amin, amin, ahn
If e tough last year
E go soft this year
If e rough last year
E go smooth this year
E bitter last year
Ọmọ, e go sweet this year (e go sweet this year)
We get belief, na our oasis
Tori pé mo má kólé mọ'le
Kólé mọ'le, mo ma ṣí'le mọ'le
Ṣí'le mọ'le, mo ma nílé lori
Ni'le lori, amen
So me saying, "Amin, amin," ahn
I go make money this year
Amin, amin, ahn
I go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate me, sẹ
Amin, amin, ahn
So, we're saying, "Amin, amin," ahn
We go make money this year
Amin, amin, ahn
We go buy motor this year
Amin, amin, ahn
You go celebrate us, sẹ
Amin, amin, ahn
Credits
Writer(s): Shodade Segun Solomon
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.