Testo Sweet Love - Frank Edwards

Testo della canzone Sweet Love (Frank Edwards), tratta dall'album Naija Gospel Experience, Vol. 1

Ije love o
This kinda love nawa o
Ehn ehn
Your love is sophisticated
Helelelele, Helelelele
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to Your name
Ehn ehn
The way You dey love me be like touch and follow
You love me first na hin I de love You back o ehhe
Tilili welele, nah our love story o
The story be say, You die ontop my matter
Jesu mi o, You dey do am for me
You carry the sorrow away
You carry the trouble away
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to Your name
Everybody make una come
Jehovah emewom mmah
This love wey I dey see
Calabar dey call am Ima
Ima, Ima bong
Ima Ima Ima eh
Eh Eh
Na because of me my Ima die for me eh
I dey gbadun wetin You dey do
You dey tinger linger me dey go
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to Your name
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise sekem, Ise ise sekem ise
Ye ye, sugar mo
E ye ye, oyoyoyo
Ise sekem, ise ise sekem ise
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar

Credits
Writer(s): Frank Edwards
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.