Rockol30

Testo Sunny Ade - Zinoleesky

Testo della canzone Sunny Ade (Zinoleesky), tratta dall'album Sunny Ade - Single

Ah ah ah ah
(Emi sima pe biti Sunny Ade)
(Esi ma wole fun oriade)
(Na me sabi how I dey play my game)
(For all these people wan spoil my name)
Sorry, am not sorry (sorry, am not sorry)
Anything I no do can't be worry (anything I no do can't be worry)
Them don tell me about my journey
Say raining days are coming
And everyday can't be sunny (and everyday can't be sunny)
Them want make I fall and die
Baba God dey my side
Everything them talk na lie (say)
Everything them talk na lie
Emi sima pe biti Sunny Ade
Esi ma wole fun oriade
Na me sabi how I dey play my game
For all these people wan spoil my name
Won rope ma fall
Wo rope ma jagun
Ani won rope ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ah ah
Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we've done kilefe nisin?
Eeeyeh kilefe nisin
Ah
Atun ti take over
Anytime we step in it's game over
This one na Ferrari no be Range Rover (ah)
Remember it's game over
Ah ah
War fi war, fire for fire
Kole re Daddy Zendaya
All this people want make I tire (ah ah)
Sugbon Kole re Daddy Zendaya hmmm
Sebi Iwo olorun rimi
If I do wetin them talk then make e be
Sebi Iwo olorun rimi
I no do wetin dem talk awwwn
Them want make I fall and die
Baba God dey my side
Everything them talk na lie (say)
Everything them talk na lie
Emi sima pe biti Sunny Ade
Esi ma wole fun oriade
Na me sabi how I dey play my game
For all these people wan spoil my name
Won rope ma fall
Wo rope ma jagun
Ani woon rope ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ah ah
Ah (Emi sima pe biti Sunny Ade, Sunny Ade)
(Na me sabi how I dey play my game)
(Esi ma wole fun oriade)



Credits
Writer(s): Delaney R Alberto, Oniyide Azeez, Ike S Akoy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.