Testo STAY TOGETHER - Dee Dee

Testo della canzone STAY TOGETHER (Dee Dee), tratta dall'album SUPER EUROBEAT presents MELODY HITS

TOGETHER
Guy this is for Nigeria
See I need a right discipline
Discipline is know what is good and what is bad
Know your country
Know your continent
Know the history of your people
And know reasons why your people are like this
Know it well
See this one I must talk
Cuz the gbe gbe gbe
now me I wan talk now because it's a torn
Heeeeeeeey
People wey don go for a good cause ooo
No b say we fight all because of trust ooo
All the people wey we put to guide us
Dey shoot us down Pra pra pra pa we dey run ooo
ASUU too Dey join make we no go school
Dem no wan pay police that's not so cool
A hungry man is an angry man ooo
Fight for the youths
Fight for our rights
We gonna do what is right
Our country people come make we fight
Uuuuhhhh yeah uuuuhhhh yeeeaaah
This is Nigeria!
One republica!
Standing together!
That is Africa!
All life matters you know!
All life matters you know!
This is Nigeria!
One republica!
Standing together!
That is Africa!
All life matters you know!
All life matters you know!
Grrrrgen! Grrrrgen!
Some dey smile while some people still dey suffer
Some dey chill while some people dey for gutter
Come and tell me now how our country could be better
No ...I wish sooo ooo
Dem Dey block our road
Dem Dey block our shine
Dem Dey put us weight
Dem no want make we fly
O why o why o why
We don try
ASUU too Dey join make we no go school
Dem no wan pay police that's not so cool
A hungry man is an angry man oooo
This is Nigeria!
One republica!
Standing together!
That is Africa!
All life matters you know!
All life matters you know!
This is Nigeria!
One republica!
Standing together!
That is Africa!
All life matters you know!
All life matters you know!
I realize
Tears in my eyes
Who we gonna cry for
Who we gonna cry for
The government be lying
People be dying
They gon make a better place they lie
So listen
This is Nigeria!
One republica!
Standing together!
That is Africa!
All life matters you know!
All life matters you know!
This is Nigeria!
One republica!
Standing together!
That is Africa!
All life matters you know!
All life matters you know!
Deedee Jojo yeah yeah
Rest in peace to the fallen ones
We pushing we striving on
Yeah we standing strong
Yeah we standing strong
As citizens we deserve the best
Good Governance!



Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.