Testo Something - Teedott

Testo della canzone Something (Teedott), tratta dall'album Something

Teedott again
Gme
Its jayfred the beat wizard
Yueee
Jayfred
Poh kah
I show you love you do me bad
Go ta na na
You tell me this
And tell me that
Ko jo raa raa
You know what I feel for you
So why you play me so bad yea
I get the something wey go sweet you for mind
Give me one reason you no get me for mind
I get the something wey go sweet for your body
Give me one reason you no fit get my time oooh
Ijaya lomo no be packaging
Package
Jaiye jaiye lomo no dey manage
Manage oh
Ijaya lomo no be packaging
Package
Jaiye jaiye lomo no dey manage
Manage
Ye
I be the boss wey Dey connect
London girls dem Dey collect
Give some mole make I forget
Make you forget
Make I collect
London girls dem Dey collect
London girls dem Dey correct
I be the boss wey Dey correct
Make you forget
Make I collect
Ye
She do me koni koni koni koni
You bad
She be calling calling calling calling
Ma phone oh
Give me your love and jara
No go do me yawa
I be the vibe you be maya
Come kon kon make I fire you
I get the something wey go sweet you for mind
Give me one reason you no get me for mind
I get the something wey go sweet for your body
Give me one reason you no fit get my time oh
Ijaya lomo no be packaging
Packaged
Jaiye jaiye lomo no dey manage oh
Managed oh
Ijaya lomo no be packaging
Packaging
Jaiye jaiye lomo no dey manage
Manage
Ye
I be the boss wey Dey connect
London girls dem Dey collect
Give some mole make I forget
Make you forget
Make I collect
London girls dem Dey collect
London girls dem Dey correct
I be the boss wey Dey correct
Make you forget
Make I collect
Its jayfred the beat wizard



Credits
Writer(s): Michael Philip
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.