Testo Somebody Baby - rudeboy

Testo della canzone Somebody Baby (rudeboy), tratta dall'album Somebody Baby

Eh (eh)
Eh (eh)
O na na
Eh
Mama le, Mama Le
She belong to somebody eh
Mama le, Mama Le
You belong to somebody eh
Oh eh
Na somebody baby
Aih
She be somebody baby eh
Girl e dey pain me say you be somebody baby
Tah
O na o na
My African Lady eh
So come make I tell you
Oh baby, my beautiful lady
As you be somebody baby
Asampete nwanyi I'm crazy
Na who get Lady o (eh eh eh)
If una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh)
And if that your boo misbehave, me self I ready o (eh eh eh)
My body ready o (eh eh eh)
Money plenty o (eh eh eh)
Everything dey ready o
Mama Le
She be somebody baby
Mama le
Somebody baby eh
Now I wan rock the floor with somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh
Mama Le
She be somebody baby
Mama le
Somebody baby eh
Mama le le le le
Somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh
That somebody
Na that person wey go keep you company
That somebody, no be gum body
Anyhow wey you want am na join body (o na o na)
I no go leave am, my liver deeper
And e be like river
Na who go fish am
Cos na me dey fill am
If the thing go bitter, we go put am sugar (o eh)
She be somebody baby (o na o na)
Now I know that I'm crazy
So na who get the lady oh (eh eh eh)
If una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh)
And if that your boo misbehave, me self I ready o (eh eh eh)
My body ready o (eh eh eh)
Money plenty o (eh eh eh)
Everything go ready o
Mama Le
She be somebody baby
Mama Le eh
Somebody baby eh
Now I wan rock the floor with somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh
Mama le
She be somebody baby
Mama le
Somebody baby
Mama le le le le
Na somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh
I'm in love eh
With somebody's baby
I know that I'm crazy
Eh aih
Na who get lady oh (eh eh eh)
If una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh)
And if that your boo misbehave, me I ready o (eh eh eh)
My body ready o (eh eh eh)
Money plenty o (eh eh eh)
Everything go ready o
Mama le
She be somebody baby
Mama le
Somebody baby
Now I wan rock the floor with somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh
Mama le
She be somebody baby
Mama le
Somebody baby
Mama le le le le
Na somebody baby
I'm in love with the baby but na somebody baby eh



Credits
Writer(s): Paul Nonso Okoye, Christopher Anthony Sr Eko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.