Testo Sing - Oxlade feat. Fireboy DML

Testo della canzone Sing (Oxlade feat. Fireboy DML), tratta dall'album Sing

Badman just dey live life on hin own
Badman just dey roll as e dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do hin thing on a low
Badman they really try gan
Badman na cobra, man na python
Write one song record all night long
After its done its still the right songs
So wetin come be this one?
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fan base o strong gidi gan
This life na turn by turn
See as all of us dey blow one by one
Sey badman no get beef with anybody
Badman no get time gan
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo (Uh ooo, Uh ooo)
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo Ohh ohhh
Badman just wanta sing to the crowd
Badman wanna make mama proud
Badman no get beef with anybody
Badman dey do hin thing on a low
Badman winning, got nothing to lose
Why you they call na you be Malu
How much you'll like a balloon
Sey wetin wan cause this hula Balu
Ohh so wetin come be dis one of
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fanbase is strong gidi gan
This life na turn by turn
All of my boys dey blow one by one
Badman no get beef with anybody
Badman no get time gan
Badman just wants to sing sing sing
Ooo yea (Uh yea)
Ohhhhh sing sing sing
Uh ooo Ohh ohhh
Badman just dey do hin things on a low
Badman just dey wait as e dey go
Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low
Wetin come be dis one?
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fan base strong gidigan



Credits
Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforiji, Adedamola Adefolahan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.