Testo Silicon - Solidstar feat. Timaya

Testo della canzone Silicon (Solidstar feat. Timaya), tratta dall'album W.E.E.D.

Yes (hey)
Solidstar (hey)
Dagger (sound boy), dagger (sound boy), dagger
(Hey, hey, hey)
Dee-ri-da-da-dee-da-lo-ah
Ah (hey, hey)
Yeah, yeah, yeah (hey)
Ah (hey)
The way the girl dem shake up their big bum-bum, ah
Some of them real and some of them silicon, ah-ah (yeh, yeh!)
Bad girl dem, take my attention go, ah
I will sell everything and carry iyabo go, hey (huh)
Girl, pick up your clothes and turn up with me, ah (hm)
I get loud, roll up with me
Burn up, burn up, burn up, kilamity
My baby, gimme that pretty girl pose
Abegi, give me that your bad girl look, oh
Na you be my rhythm and blues
Oh, baby, na you be the base for my beat, oh, eh
My guys dem, na you wey dem wanna know
Na you wey dem wanna know
The mandem, na you wey dem wanna know (ah)
Na you wey dem wanna know
The girl dem shake up their big bum-bum, ah
Some of them real and some of them silicon, ah-ah (yeh, yeh!)
Bad girl dem, take my attention go, ah
I will sell everything and carry iyabo go, eh
All my life, I've been loving the big bum-bum, yeh
Loving the big bum-bum, yeh
Every day, you dey rock my world, you know
With you big bum-bum, yeh
Badder man, yeah, she loving the badder man
Anytime mi I come (tueh, tueh), she a-loving the badder man
Say, every day she see me, go see my father
Now she wọn see my mother, now she wọn see my brother man (tuwele)
All my girls, dem love me, baby
Fine girl, tuwele
She say she wọn call me Papi
My guys dem, na you wey dem wanna know (shege)
Na you wey dem wanna know (eh)
The mandem, na you wey dem wanna know (baby, ah)
Na you wey dem wanna know
The girl dem shake up their big bum-bum, ah
Some of them real and some of them silicon, ah-ah (yeh, yeh!)
Bad girl dem, take my attention go, ah
I will sell everything and carry iyabo go, eh
The way the girl dem shake up their big bum-bum, eh (ah)
Some of them real and some of them silicon, eh (eh)
(Brian on the mix)
Beatbox just dey knack am (hey, hey, hey)
(Hey, hey)
(Hey, hey)



Credits
Writer(s): Inetimi Odon, Joshua Iniyezo, Promise Obiagwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.