Testo Ronaldo - Obedo PF

Testo della canzone Ronaldo (Obedo PF), tratta dall'album Heal the Ghetto Youth

You know the feeling when you realize
That you finally getting what you deserve
Tell the haters say I dey alive
Finally Sapa don leave my life
Ball like C Ronal do do do
E dey my head like Oro ro
If you jonze you go chop koboko
I dey happy say I know Mojo
But I no wowo like Ned Nwoko
Nah why I do emotional song
I get people wey go still feel am
I get people wey go understand
Ball like C Ronal do do do
E dey my head like Oro ro
If you jonze you go chop koboko
I dey happy say I know Mojo
But I no wowo like Ned Nwoko
Nah why I do emotional song
I get people wey go still feel am
I get people wey go understand
All the pains wey I dey vomit
Them say na money matter eh
Nwanne Biko Nyere mu aka
No Dey carry sentiment for money matter
Osimililanga
Matter full my head I turn am banger
For my zanga none of my family go see suffer ah ah
Like messiah wait till you see Me shut down London sha
Nothing i talk wey I no fit do
Don't take me for a fool
Dem looku looku oleku
Them go dey dance am like Onukwu
You know the feeling when you realize
That you finally getting what you deserve tell the haters say I dey alive finally Sapa don leave my life
Ball like C Ronal do do do
E dey my head like Oro ro
If you jonze you go chop koboko
I dey happy say I know Mojo
But I no wowo like Ned Nwoko
Nah why I do emotional song
I get people wey go still feel am
I get people wey go understand



Credits
Writer(s): Obed Nwafor, Adejumo Olaoluwa, David Efe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.