Testo Reason Much - Jaido P

Testo della canzone Reason Much (Jaido P), tratta dall'album Reason Much

(Ayy-yo, Shopla)
(Ayy-yo, Shopla)
I can't even explain how I'm feelin' right now
Shit (yo)
Omo, I just dey reason many many ting
Hmm
Gbogbo nkan ti mo ni l'okan, emi ma yarn e
Won fe kin fold
Won fe kin foh biti palm kernel (kernel)
Pastor mi ni "it's almost time" and I be like amen (amen)
Eyin mi heavy ninu journey yi, I feel like camel
Ma f'okan siju, when they promise you (promise you)
Aja t'oma sonu, koni gbo whistle
Won mu e sinu set won nigba toni "choose"
Na you go play your role, kosi substitute
Mummy mi pe mi, won ni "Shopla sh'oti n make owo yen sha?"
Mo soh fun won "I'm badly hungry"
Won ni pe "koto yen sha"
She sent me a cool letter
She say "e go soon better"
Isheyen ni ko put in, adura, ko kunle gba
About to leave this dark space, yes, I'm a visitor (about to leave this dark space, yes, I'm a visitor)
Picture ti mon paint lo jeje, kin ma lo delete all (picture ti mon paint lo jeje, kin ma lo delete all)
Oluwa, pick up, even if na a minute call (Oluwa, pick up, even if na a minute call)
K'awon dead haters le confirm that I'm servin' a livin' God (k'awon dead haters le confirm that I'm servin' a livin' God)
Where the smoke at?
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I'm gettin' so hot
They should cool me off
Stickin' with my old plans
I need to put in work
Feelin' down and so sad
Shey I no dey do enough?
Breakin' all my hoes heart
Never guarantee the trust
Where the smoke at? (smoke at)
I dey reason puff (dey reason puff)
Life is so hard (so hard)
I dey reason much (I dey reason much)
I too dey go hard (Olohun)
E dey piss me off (piss me)
E dey piss me off (piss me)
If I no dey see result
I'm gettin' so hot
They should cool me off
Stickin' with my old plans
I need to put in work
Feelin' down and so sad
Shey I no dey do enough?
Breakin' all my hoes heart
Never guarantee the trust
Mixin' drugs and sniffin' all is messin' with my pretty lungs
If life is like a fist fight, emi vex oh, 'cause I'm bringin' guns
Procrastination dabi military zone, I'm keepin' off
Fruit of my labour nbo l'ona but me, I dey reason crop
Awon t'emi ni "they down for me" but I dey reason top
She dey reason crop, she dey reason top
Sister yen fe drip so tey, people go dey reason mop
T'oban treck lo'bi toh jina, omo, you go reason bus, for sure
It can be really tough in my city, 'cause
People givin' up on what they dreamin' of, ogidigan
Paddie mi, listen up, the popo must to reason us
Them be killin' us, I swear, them no feel remorse
Shitty jobs, we dey deal in doll's
If e talk, dem say "who give him balls?"
Dem go fit the boots (ASAP)
Dem go kick him balls (break am)
Dem go see the true (ASAP)
Dem go pick the false (fake ass)
Kosi love, everybody just dey reason fuck (oh)
Choppin' all the money, no be say na chicken sauce
Genesis wa ti damage de Leviticus (woah)
Many pikin l'abe bridge, shey na CD burst?
Negotiate with the killers and then kill the voices (woah)
Them no see kidnappers everyday, na missin' bus?
You not a friend, all you wanna do is be the boss
Nigga, leave me joor, ode free me, joor
Where the smoke at?
I dey reason puff
Life is so hard
I dey reason much
I too dey go hard
E dey piss me off
E dey piss me off
If I no dey see result
I'm gettin' so hot
They should cool me off
Stickin' with my old plans
I need to put in work
Feelin' down and so sad
Shey I no dey do enough?
Breakin' all my hoes heart
Never guarantee the trust
Where the smoke at? (smoke at)
I dey reason puff (dey reason puff)
Life is so hard (so hard)
I dey reason much (I dey reason much)
I too dey go hard (Olohun)
E dey piss me off (piss me)
E dey piss me off (piss me)
If I no dey see result
I'm gettin' so hot
They should cool me off
Stickin' with my old plans
I need to put in work
Feelin' down and so sad
Shey I no dey do enough?
Breakin' all my hoes heart
Never guarantee the trust
(Funwon, Funwon)



Credits
Writer(s): Olajide Taiwo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.