Testo Question - Burna Boy feat. Don Jazzy

Testo della canzone Question (Burna Boy feat. Don Jazzy), tratta dall'album Question (feat. Don Jazzy)

Oh, dem dey call me oh, call me oh
Don Jazzy again
It's Don Jazzy again
It's Don Jazzy, ah, Don Jazzy
Just for the record
just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Ahn, oya kuron'be na, Paso o play nbe yen mo oh
E go do you one kind, magbe fun e one time
Omo, t'oba mess up
Anything you wish me, that be your portion
Badman no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move, ah, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer
Boss like, boss like we dey do
There causing kasala when we dey move
I see green light when I look at you
'Cause I might take beef with you
Na my cassava wey you dey look
Be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan toh wun wan ni k'oso oh (ni k'oso oh)
Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move, ah
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer (I get food, you no get)
Question, but dem no get answer, hmm-hmm (where your baby o?)
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm (when you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer
Just for the record
just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup



Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Michael Ajereh Collins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.