Testo Pull Up - Kelv-X
Testo della canzone Pull Up (Kelv-X), tratta dall'album Pull Up
(Yeah)
(Oh)
(It's alright)
Oh
Oh
Oh
God in my corner
God in my corner
Never gonna give up
Rain in abundance
All the good blessings the Lord haffi send come
We've been through the fire
But even through the storm by His Grace
Yeah we stand tall
And God no go shame us
We no go fall
Tell them say we no dey
We no dey
We no dey for problem
We always gonna be okay
Be okay
So long as God got us
Tell them say we no dey
We no dey
We no dey for problem
We always gonna be okay
Be okay
So long as God got us
Pull up, pull up
Pull up, pull up
Only the good vibe
Pull up, pull up
Hold up, hold up
Make you hold up, hold up
If na the bad vibe
Hold up, hold up
No talk, no talk
No talk, no talk
I no dey for the stress up stress up
Make you pull up, pull up
Pull up, pull up
Only the good vibe pull up pull up
So many stress wey dey tell on a man (tell on a man)
Leave the rest to God after I do what I can (do what I can)
And then I go and blow off some steam Taliban (steam Taliban)
And me I no go fo cause God has a plan
Tell dem say we no dey, we no dey
We no dey for problem
We always gonna be okay, be okay
So long as God got us
Tell em' say we no dey, we no dey
We no dey for problem
We always gonna be okay, be okay
So long as God got us
Pull up, pull up, pull up, pull up
Only the good vibe, pull up, pull up
Hold up, hold up, hold up, hold up
If na the bad vibe, hold up, hold up
No talk, no talk, no talk, no talk
I no dey for the stress up, stress up
Pull up, pull up, pull up, pull up
Only the good vibe, pull up, pull up
Pull up, pull up, pull up, pull up
Only the good vibe, pull up, pull up
Hold up, hold up, hold up, hold up
If na the bad vibe, hold up, hold up
No talk, no talk, no talk, no talk
I no dey for the stress up, stress up
Make you pull up, pull up, pull up, pull up
Only the good vibe, pull up, pull up
Credits
Writer(s): Kelvin Adeyemo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.