Rockol30

Testo Proud Of My Woman - Xbusta feat. Skiibii

Testo della canzone Proud Of My Woman (Xbusta feat. Skiibii), tratta dall'album Proud Of My Woman

Daddy enh
To the mommy enh
Give me your picture
The one wey you filter well well
Make i dey show my friends oh
You fit wear your make up
I want make you ginger well well
Or with your natural face oh
Am proud of my woman
God bless my woman
Am in love with my woman o o
Cause e no easy to be woman
My woman o o
Daddy enh
Shey you want breakfast in bed
I go give you also give you lunch and dinner instead
You deserve the best things in life
And you be blessing to who ever you become e wife
Some say you weak cause you cry most
If dem strong enough
Make dem carry baby for nine months
My heart na your house collect the keys
Without women men no go exist
Your soft heart no be weakness
The way you choose to love is nobody's business
Even for leadership you get the elements
E no go bad make woman become the next president
Enh so no let anybody harm you
No let any man make you loose your values
You priceless
Dem no fit buy you
You beautiful as you are
I no dey lie you
Give me your picture
The one wey you filter well well
Make i dey show my friends oh
You fit wear your make up
I want make you ginger well well
Or with your natural face oh
Am proud of my woman
God bless my woman
Am in love with my woman o o
Cause e no easy to be woman
My woman o o
One time for my baby ye
Two times for my baby (oshe)
She get e bigger dreams
My duty is to make it come through
And when you call on me
You know say i go surely come through
Your beauty is so magical
And i bow for you
Oga shame on you
If you dey beat woman i say shame on you
Shey bi na woman give me life o (life o)
Shey bi na woman wey go be my wife o (wife o)
I no go play with your rights o (right o)
I no go try am for my life o
You're like a blessing to me
I suppose dey worship you
Give me your picture
The one wey you filter well well
Make i dey show my friends oh
You fit wear your make up
I want make you ginger well well
Or with your natural face oh
Am proud of my woman
God bless my woman
Am in love with my woman o o
Cause e no easy to be woman
My woman o o
Unh daddy enh
(end)



Credits
Writer(s): Marcel Akunwata, Abbey Toyyib Elias
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.