Testo Prayer Request - ChrisWiner
Testo della canzone Prayer Request (ChrisWiner), tratta dall'album Prayer Request
It's fik entertainment baby
No, no, no
All i see na blessing follow me
Hmm
I no need stress or worry
Failure sef no go see me
Yoo, yeh yeh
Halle, halle
Village people, village
No near me
You no get level
Na the koko
Na the koko
Na the koooko yeah
Nobody we fit dey run this life for me
Chine, chineke mee
Na jehovah dey run my matter oh, matter ooh
Halelelele
Hale, haleleelee, haleleelee
Am a winner, am a winner
Because i be chriswiner
Wey dey yarn una the koko
The koko
The koko yeah
Am a winner, am a winner Yooh yeah
Na my prayer request
Open door, open door
Hey
My prayer request ooh ooh
Open door open door
Hey
I go build this mansion
I go drive g wagon
I go fly the jet ooh
Open door, open door
Hey
No, no, no
No, no, no, no, no, no
Hey
No, no, no
No, no, no, no, no, no
Some people talk say
I follow bath for water
They say make i give them soap oh
Omo na the grace of god
Working day and night
Just to make life better
Why i no go smile
Why i no go, do my thing
No dey vex yourself oh
As i dey swagger
As i dey cruz and pass ooh
Why you dey paara
Paara
Nobody wey fit dey run this life for me
Jehovah
Na jehovah dey run my matter oh
My matter oh
Halelelele, hale, hale
Hale, hale
Am a winner, am a winner
Because i be chriswiner
Wey dey yarn una the koko
The koko
The koko yeah
Am a winner, am a winner Yooh yeah
Na my prayer request
Open door, open door
Hey
My prayer request ooh ooh
Open door, open door
Hey
I go build this mansion
I go drive g wagon
I go fly the jet ooh
Open door, open door
Hey
No, no, no
No, no, no, no, no, no
Hey
No, no, no
No, no, no, no, no, no
Hey
Its pat magic sound
Na my prayer request
Open door, open door
Hey
My prayer request ooh ooh
Open door, open door
Hey
I go build this mansion
I go drive g wagon
I go fly the jet ooh
Open door, open door
Hey
No, no, no
No, no, no, no, no, no
Hey
No, no, no
No, no, no, no, no, no
Mixing zeeno foster
Credits
Writer(s): Christopher Okoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.