Testo Praise The Lord - Kaydeegospel feat. Hon Chimdi
Testo della canzone Praise The Lord (Kaydeegospel feat. Hon Chimdi), tratta dall'album Perfection Of The Father
When my praise's dem go up
And your blessings dem come down
Come oh ye people let us dance to the lord
Our Father is so good, his mercies are forever
He turned my shame for joy
And put gladness in my heart
Oh he's turned my life around
Took me unawares, goodness everywhere!
Ngwaa take position (Praise the Lord oh)
Oya change your style (It's allowed oh)
It's more than a feeling (Praise the Lord oh)
It goes beyond the ceiling (It's allowed oh)
Oya show, make I show you wetin baba God dey do
He made the blind to see
No be lie the lame dey walk
The woman wey dem call barren, oya see am with im pikin
His love covers us like wrapper, then he gave us food to chop
I like to praise your name, yes sir I like to lift you high
I love to sing your praise, father na you get the world
I like to praise your name, yes sir I like to lift you high
Me I no dey fear, father you don do the work oo
Ngwaa take position (Praise the Lord oh)
Oya change your style (It's allowed oh)
It's more than a feeling (Praise the Lord oh)
It goes beyond the ceiling (It's allowed oh)
My people, are we ready to give the lord a dance
Oya na swing your hankerchief in the air
And move your feet like you just don't care
OK, Are you ready
1 2 3 go
Papa gboye gboye of a truth I like to praise your name
You give me fire take higher blessings all I see
So make I clap, so make shout
So make I dance and shake body
Imana oburu onu arum bu so onu onu
Ogaghi ezu inye gi ekele
I like to praise your name, yes sir I like to lift you high
I love to sing your praise, father na you get the world
I like to praise your name, yes sir I like to lift you high
Me I no dey fear, father you don do the work oo
Ngwaa take position (Praise the Lord oh)
Oya change your style (It's allowed oh)
It's more than a feeling (Praise the Lord oh)
It goes beyond the ceiling (It's allowed oh)
Iyooooo
Oke nmanwu n'eti onwe ya
Agada gbachiri uzo
Dike n'agha, dike n'agha
Eeeee dike n'agha
Anyi n'etu gi obata obie
Obanla to bi aye
Anyi n'efe gi ofufe
Nara ekele
You never fail ehh!
Credits
Writer(s): Kingdavid Chidumebi Uchegbulam
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.