Testo Prada Yourself - Mavo
Testo della canzone Prada Yourself (Mavo), tratta dall'album Kilometer
(Kilode?) Baby, why you saying that you're proud of yourself? (wey the money dey o? Money dey)
'Cause I'm proud of myself (wey the raba dey o? raba dey)
Baby, why you saying that you're proud of yourself? (dey for holiday o)
'Cause I'm proud of myself (ahh, omo, kilode o?) Kilogbede one
Baby, why you saying that you're proud of yourself? (wey the money dey o)
'Cause I'm proud of myself (wey the raba dey o)
Baby, why you saying that you're proud of yourself? (dey for holiday o, ahh)
Ebutemeta, na her epicenter
Shawty no believe, shey you no remember?
When I dey for Shitta, say dem cancel my matter
Say I no go blow, say I no go buy Venetta
How e no be you now, shey I knack your sister?
E get as e dey do me, e dey totori me, sir
The way I dey hot, I go fit burn thermometer
Baby, no go comment, no go talk Ojometa
The baby, she go beckon me (she dey beckon)
She be winner, she wan dey the winning team
The baby, she dey tension me (she dey tension)
She be sinner, she dey cause enmity
All my baby ten-ten-ten-ten-ten (all my baby ten-ten)
Yemisi lo kpen-kpen-kpen-kpen-kpen (Yemisi lo kpen-kpen)
I no been befriend Miss Omonolokpe
Say, "Is this your love or is it adopted?"
Baby, she go beckon me (she dey beckon, she dey beckon)

All my baby ten-ten-ten-ten-ten
Yemisi lo kpen-kpen-kpen-kpen-kpen

You go stop all your dogoyomigo
You go focus on the matter wey dey ground
Na me be the person wey go turn in by myself
I no know reason why she say I dey wanted
C'mon Afoke, what you wanting? (fire, fire)
Omo, you go stop all this your gallivanting
Baby mawobe, for you, I go call off all the party disco
Baby, na your coffee, I wan drink your Nestlé
Ebutemeta, na her epicenter
Shawty no believe, shey you no remember
When I dey for Shitta, say dem cancel my matter
Say I no go blow, say I no go buy Venetta
How e no be you now, shey I knack your sister?
E get as e dey do me, e dey totori me, sir
The way I dey hot, I go fit burn thermometer
Baby, no go comment, no go talk Ojometa
The baby, she go beckon me (she dey beckon)
She be winner, she wan dey the winning team
The baby, she dey tension me (she dey tension)
She be sinner, she dey cause enmity
All my baby ten-ten-ten-ten-ten (all my baby ten-ten)
Yemisi lo kpen-kpen-kpen-kpen-kpen (Yemisi lo kpen-kpen)
I no been befriend Miss Omonolokpe
Say, "Is this your love or is it adopted?"
Baby, she go beckon me (she dey beckon, she dey beckon)
She be winner, she wan dey the winning team
The baby, she dey tension me (she dey tension)
She be sinner, she dey cause enmity
All my baby ten-ten-ten-ten-ten
Yemisi lo kpen-kpen-kpen-kpen-kpen
I no been befriend Miss Omonolokpe
Say, "Is this your love or is it adopted?" (ye-ye o)
Kilode? Wey the money dey o? (money dey?)
Wey the raba dey o? (raba dey?)
Dey for holiday o, ahh, omo, kilode o?
Wey the money dey o?
Wey the raba dey o?
Dey for holiday o, ahh
Why she no been tell me say she minister pikin? Check Armageddon
Baby, why you saying that you're proud of yourself?
Baby, why you doing like you don't care?
Baby, when I left, I no fit talk to Shantelle
Say, "I love you, baby, baby, don't tell" (babe, bebe don't tell)
Saying that you're proud of yourself
Baby, why you saying that you're proud of yourself?
That you're proud of yourself
Why she no been tell me say she minister pikin? Check Armageddon
Baby, why you saying that you're proud of yourself?
Baby, why you doing like you don't care?
Ah, baby, when I left, I no fit talk to Shantelle
Say, "I love you, baby, baby, don't tell"
Saying that you're proud of yourself
Baby, why you saying that you're proud of yourself?
That you're proud of yourself, doing like you don't care
Ebutemeta, na her epicenter
Shawty no believe, shey you no remember
When I dey for Shitta, say dem cancel my matter
Say I no go blow, say I no go buy Venetta
How e no be you now, shey I knack your sister?
E get as e dey do me, e dey totori me, sir
The way I dey hot, I go fit burn thermometer
Baby, no go comment, no go talk Ojometa
The baby, she go beckon me (she dey beckon)
She be winner, she wan dey the winning team
The baby, she dey tension me (she dey tension)
She be sinner, she dey cause enmity
All my baby ten-ten-ten-ten-ten (all my baby ten-ten)
Yemisi lo kpen-kpen-kpen-kpen-kpen (Yemisi lo kpen-kpen)
I no been befriend Miss Omonolokpe
Say, "Is this your love or is it adopted?"
She go beckon
She go beckon
She go beckon me
Credits
Writer(s): Marvin Oseremen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.