Testo Polongo - Zlatan feat. Bella Shmurda

Testo della canzone Polongo (Zlatan feat. Bella Shmurda), tratta dall'album Resan

Yeah man (yo)
Brand new, Zlatan Ibile, Bella Shmurda go shock una
I thin' you don see am? (Ibile)
Say, I don dey ball like Roger Milla
Lyrically, yeah, I'm a killer
Ask for your ghetto, I'm a winner
Dem no gree, ask dem, dem know, ah
Oya, bami pe Sarafina
K'owa 'le pelu Omotena
I just get a new Range Rover
On my way, yeah, to see my mother
Won polongo, se won polongo?
Say, I don go (Bella don blow)
Ah, maami wan polongo
Shey won polongo?
Say, I don blow, yeah-yeah
Maami won polongo
Yeah, won palanga
Say, I don go (Bella don blow)
Ye, maami wan polongo
Ye, won palanga
Say, I don blow
Oya, oya
Won ni Omotena, no
If you no give me chance Fatima ni mo ma do
I give you all my money still, you do me wayo
Wayo, wayo
Baby, say, me, I no go go
Gbagbe Yemassee, I can be your Commando
Baby girl, tinba fun won ni one blow, seven die
One blow, dem go die one oh (one)
Iye me, iye me oh
T'oba rimi, won s'oro mi l'eyin
T'oba rimi, Olohun ngbo, won a le oh
Yeah, iye me, iye me oh
Ice on, dem no fit shake am
Olohun ngbo, talo fe be oh? (Yo)
Say, I don dey ball like Roger Milla (Roger Milla)
Lyrically, yeah, I'm a killer (I'm a killer)
Ask for your ghetto, I'm a winner
Them no gree, ask dem, dem know, ah (astala, astala)
Oya, bami pe Sarafina (Sarafina)
K'owa 'le pelu Omotena (oh-oh, 'Tena)
I just get a new Range Rover
On my way, yeah, to see my mother (see my mother)
Ahn, won polongo, shey won polongo?
See, I don go (Bella don blow)
Ahh, maami wan polongo
Shey won polongo?
Say, I don blow, yeah-yeah (Bella don blow)
Maami won polongo
Yeah, won palanga
Say, I don go (Bella don blow)
Ye, maami wan polongo
Ye, won palanga
Say, I don blow (astala, astala)
Say, I don dey ball like Roger Milla (Roger Milla)
Lyrically, yeah, I'm a killer (I'm a killer)
Ask for your ghetto, I'm a winner
Them no 'gree, ask dem, tdem know, ah (astala, astala)
Oya, bami pe Sarafina (Sarafina)
K'owa 'le pelu Omotena (oh-oh, Omotena)
I just get a new Range Rover
On my way, yeah, to see my mother (see my mother)
Won polongo, shey won polongo?
See, I don go (Bella don blow)
Ahh, maami wan polongo
Shey won polongo?
Say, I don blow (Bella don blow)
Maami won polongo
(Won polongo, I don blow) Bella don blow
(Won polongo) polongo (polongo)
Astala, astal'
(It's STG)
(Yo)
(Yo Rexxie pon dis one)



Credits
Writer(s): Chisom Ezeh, Temidayo Omoniyi, Abiola Akinbiyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.