Testo Police - Kizz Daniel
Testo della canzone Police (Kizz Daniel), tratta dall'album Uncle K: Lemon Chase
Ooh ooh ahh ahh
Ooh ooh ahh ahh
On a Sunday morning
She won do something
I wan go church o
On a Monday morning
I won do something
She wan go work o
Abena abena
Abena no move this way
Abena ahhhh
Police ehh
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Police
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Yeboooo
Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Friday morning
She want attention
I wan do yoga
On a Friday night
When I want attention
She want to roll out
Abena abena
Abena no move this way
Abena ahhhh
Police ehh
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Police
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby
If body no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Egbe ɖe yě fɔn
Yě jlo nan dɔ xo
Nyɛ jlo nan gbɔjɛ lá
O zanmɛ nu mǐ nan hɛn mǐɖe ɔɔ
Yě jlo nan ɖuwe lá
Abena
Abena
Abena no move this way
Abena ahh
Police
Credits
Writer(s): Oluwatobiloba Daniel Anidugbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.