Testo Play Me - Billirano

Testo della canzone Play Me (Billirano), tratta dall'album Play Me

Never going down so I taka
No go whine state make we no go japa
Dem no know for house say I Dey smoke kana
Na the fame I Dey chase make e better
Got no time to Dey beef o
I no fit count many times timo kako
Know am standing on my ten toes
Got so many Brother to feed so me no stay fold
Jah no go put my matter for later
Broke boy babe na rich man still go knack am
Imagination want to kill me
Shout-out to those people wey Dey do like dem no see me
Ibitima de momadebe
So no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Cus ibitima de momadebe
So no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Mr commander
Life no be so use your medula
Anulori gba shey you remember
Enjoyment no Dey last o forever
Just to meet up
U go suffer before u link up o
Ofe bawon jaye ninu Qulux o
Money no be problem shey you fit bath soap
If I get problem shey you fit withstand am
Abi shey fit to solve am
Abi shey u ignore am
Omo na me go delete am
Masun it is 12:30
Work very hard give it energy
Anything wey I do it is not faking
Hmm omoh stop playing
Stop playing yeh yeh
Cus ibitima de momadebe
So no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Cus ibitima de momadebe
Soo no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele



Credits
Writer(s): Ogunsola Basit Olayinka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.