Testo Pier 46 - Victony

Testo della canzone Pier 46 (Victony), tratta dall'album Stubborn

I geti gist for you (another world)
Somebody say they love you
I, I, I, I, I know somebody
Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way, yeah (uh)
Girl, hol' up, I'm on my way, yeah, hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
Go from seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way
I geti gist for you
Somebody say they love you
I, I, I, I, I know somebody
Oh-no-no-no-no
No worry, my babe
If you no get roof for your head
Girl, you know you got a place in my heart
Oh-no-no-no-no, oh
E dey hard make I breathe sometimes
Na your matter wey cover my chest
Girl abeg, I dey come
So abeg, make you free your calendar now
Baby, give me pencil, na your attention I wan draw
And my gokada go come through, or I go send my bicycle
Baby, you are my truth, and our pikin go too soft
E no go play kpakpangolo, e go ride new bicy-
Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way, yea (uh)
I geti gist for you (hol' up, I'm on my way)
(Wear makeup for your face) somebody say they love you
(go from Seychelles to Paris) I, I, I, I, I
Girl, hol' up, I'm on my way (know somebody)



Credits
Writer(s): Ebuka Victor Anthony, Adam Fritzler, Harrison Song, Chuma Nonso Nwokike, Oluseni Paul Oyinlola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.