Testo Pati - Magixx

Testo della canzone Pati (Magixx), tratta dall'album Magixx

Hey am on
President awon
Chop life association
Haha eyy (London)
Presi-president wole (o ti wole)
Baby no dey dull that body
It's my party
All my guys them pull up in Buggati
Make you no dey zuzuzu, all my girls them naughty
Girls no dey form when them come through for my party (my party)
When them come my party (my party)
What's your name?
Oya tell me what's your name?
Kilogbe, omotena kilogbe
Shanowole! awon temi gboriwole
Kilogbe omotena kilogbe
Boys them dey, all my boys dem dey
No be play when them come through for my place
Charity! You use your baka do charity
Make you no dey dull like one dollar
Na person wey dey spend them dey call baller
It's my party
All my guys them whipping Maserati
Girls no dey form when them come through for my party (my party)
Make you no dey zuzuzu, all my girl them naughty
All my girl them naughty, them naughty
What's your name?
Oya tell me what's your name
Shanowole! awon temi gboriwole
Kilogbe omotena kilogbe
What's your name? omo tell me what's your (uh)
I don't wanna see you dulling
Common move that body
Baby shake that booty for me
Me my niggas steady popping e'ryday yeah yeah
We be blowing 'em trees
Baby don't you worry 'bout the bills
Half a milli only for the weed
Making money in like e'ry week
I be stunning on my enemies
Elevate!
That girly make me craze!
I want to penetrate
Oya tell me is you game
It's my party
All my guys them whipping Maserati
Girls no dey form when them come through for my party (my party)
Make you no dey zuzuzu, all my girl them naughty
All my girl them naughty, them naughty
What's your name?
Oya tell me what's your name
Shanowole! awon temi gboriwole
Kilogbe omotena kilogbe
What's your name? omo tell me what's your name
It's my party
London boys dem turn up for my party
Lagos girls you no dey like to party
Make you no dey zuzuzu, make you spend that money
Oya spend that money that money



Credits
Writer(s): Michael Ovie Hunter, Alexander Adewunmi Adelabu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.