Testo Panic - Brainee

Testo della canzone Panic (Brainee), tratta dall'album Panic

I'm not doing it for anybody oh
I'm doing it for myself
You understand
I don't believe in that saying of em go hard or go home
It's go hard or go harder
There's no home in my place
The rent has expired in my house
Bro there's no home bro
It's Onetime baby
Brainee baby
Man never looking man never satisfied always working
Cheers to the weekend man's gonna flex all night with a peng thing
The girl dem say na me be the man wey go run them the birkin
The girl dem know na original when I burst pon the decking
Back then na Akube and Okrika
Right now we dey pull up na gidigba
Black shirt my slides and my nicker
Only nxggaz and olorun gimme ginger
Only nxggaz and olorun gimme ginger
When the losers and the haters been dey linger
I no go lie I been dey panic ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
Steady working
Steady working
Steady working
Steady working who get to time for who be watching
Steady balling who get rhyme for who be dulling
Early morning who get tea na who be jogging
I'm on the run na the paper wey I dey chase
I run the lawn na the green me I dey face
I got the gun when I shoot i dey erase
Any modasucka wey dey reason me isale base
Na who give up be who fuck up
If you no kno w better know
No dey para I dey lock up
Na many things I dey ro (think)
I dey reason kudi owo dollar pounds and euro
You dey reason Amina amaka rose alero
No dey wonder when I go blow 'cause all my brothers wan ti gbera tan
Aye yi na marathon
It's love and respect ain't no dilly dally
It's all hills ain't no easy valley
It's onetime baby
Back then na Akube and Okrika
Right now we dey pull up na gidigba
Black shirt my slides and my nicker
Only nxggaz and olorun gimme ginger
Only nxggaz and olorun gimme ginger
When the losers and the haters been dey linger
I no go lie I been dey panic ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
I no go lie I been dey panic ayaminja
Ayaminja
Ayaminja
Spyritmyx!



Credits
Writer(s): Ifeanyichukwu David Onoka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.