Rockol30

Testo Pains - Usmanial Vibez

Testo della canzone Pains (Usmanial Vibez), tratta dall'album Die or Survive

Road to success how many niggas don die
Who don make am go think say the rest no dey try
Some nigga die not because of their self
Some die because they want to survive their family
Many pains wey nigga dey face to survive come be like mortal combat
Everybody get their own time na you go choose your own time
If e slow you go fast am
Let them know say you be bastard
All the struggles and the success make e no be in vain
If I die na my problem and if I win na my progress
You dey call me your brother why you come dey wish me down fall
Na pussy make you dey find iwo stay there ma bomb
Trying all my best just to feed home and family
I no fit dey hide am again boys are not smiling
If you see me smiling today omo iya mi mio wa happy
Everyone will surely smile but not at the same time
Why innocent people dey die for no reason?
Why you dey beef your nigga for no reason?
Don't be the same be better
Gba cc ko jelo
No be by who sabi na grace
Toba ri aseje ko jelo
I say do anything to survive
Abi ole gbe ebo lo si shrine
Can you die for our sin
No dey reason life go far
Maje kan so fun e pe ole ra benz
You are stronger than the fear
And believe in yourself
Anyway na way toba je ritual ni
Me I don't care
Toba je after 20years ni kin sha ti lowo me I don't fear
Pastor no fit preach for me ojumi tiri many things
Wa babalawo abi alfa eyi toma sare gbe e lofar



Credits
Writer(s): Usmanial Raji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.