Testo Oya Come Make We Go - 2baba feat. Sauti Sol

Testo della canzone Oya Come Make We Go (2baba feat. Sauti Sol), tratta dall'album Oya Come Make We Go

Oya come make we go
Make we go to all the places
wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
I know people keep on telling me
Their is nothing like a miracle
If you try
In this circle of life
But i am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don't let nobody tell you make you settle for less
When ever????
Sharp sharp show make we halele dey go
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go
Make we go to all the places
wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
A child is born
Into this world
She takes one step eh two step and what next?
A life to remember
Eti umekwama (no)
nikama kusema kwamba ulivyoumbwa na Mola
Yani ulivyo simama
Sana (sana) huwezi kufanya
Coz If you don't try you don't get
And if you don go then you never ever know know
If you don't jump you never fly
And if you don't fall then you'll never feel the pain.
Time is a healer
Pain is a teacher
Music is a stress reliever
Be a believer
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh



Credits
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, J Sleek
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.