Testo Outside - Kamp

Testo della canzone Outside (Kamp), tratta dall'album Outside - Single

Ahhh Ahh
Ahhha
Bad guys
Jade joor (Ahhh Ahh)
Jade joor (Ahhh Ahh)
Ahhh Ahh
Ahhh Ahhha
Omo
Who's outside
Make dem tell me who's outside
We dey for party we getti money for outside
And
Dummy you can get it outside
Dem nor dey find trouble for that side
And
All my niggas dey for my side
Dem dey carry shokoto wey be oversize dem
Na for ghetto wey we dey find dem
I dey
Shaye
Shayo
Bad guy
On low
Rocking
Popping
Shopping on the go
My guys
My girls
Gidem
Some more
Some more
Some more
Some more
Sooome more
I'm on the road foreal
Make dem no dey tell me we be bro foreal
Make dem no dey tell me dey been dey my side
Tell me where dem dey when no one dey my side
I'm on the go foreal
when I pull up to the party e be choke foreal
Southside that's the home foreal
Lagos standard the face show foreal
Awon Temi jaiye
Awon Temi gbono
Awon temi gidem energy we no be bolo
Awon temi dey for there wey dem no go
Awon temi do am regular e no be promo
Awon temi sere
Awon temi loco
Awon temi gara olowo na e be koko
Awon temi gara olowo na e be koko
Awon temi gara olowo na e be koko
Ahhhhh
Who's outside
Make dem tell me who's outside
We dey for party we getti money for outside
Dummy you can get it outside
Dem nor dey find trouble for that side
And
All my niggas dey for my side
Dem dey carry shokoto wey be oversize dem
Na for ghetto wey we dey find dem
I dey
Shaye
Shayo
Bad guy
On low
Rocking
Popping
Shopping on the go (Gege)
My guys
My girls
Gidem
Some more
Some more
Some more
Some more
Some more
Wiskolowiska
Astalavista
Agba fashionista
I getti visa
We gon fly to ibiza
You can come with your sister
Astalawego
Pass me the ego
Make i ball like Diego
Mr ibego
Make you dey play so
Na for hear we go take know
Who's outside
Yeah yeah yeah yeah
Tell me tell me tell me tell me who's outside
Ahhhh
Dem nor dey find trouble for that side
All my niggas dey for my side
Dem fit carry shokoto wey be oversize dem
Na for ghetto wey we dey find dem
I dey
Shaye
Shayo
Bad guy
On low
Rocking
Popping
Chopping on the go
My guys
My girls
Gidem
Some more
Some more
Some more
Some more
Sooome more



Credits
Writer(s): Michael Ojogbo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.