Testo Outside - JargoKush

Testo della canzone Outside (JargoKush), tratta dall'album Outside

It's Dr Bean baby
Omg it's Kush empire baby
Holla man like jarg don't lie
If I tell you something baby girl don't doubt
Party never start till my crew don land
Anytime we enter
See dem girls dem wan come bounce
Even your girl wan come bounce
When she see the cuban on my neck like that
See the way we living e be baller style
Tono tono anytime the hype don start
Don start
Make dem see the baller we dey enter (enter)
If you no get money make you bota (bota)
We dey make it rain like the weather
This is how living steady on the outside
Make dem see the baller we dey enter (enter)
If you no get money make you bota (bota)
We dey make it rain like the weather
This is how we living steady on the outside
We outside tonight
We outside tonight
We outside tonight
This is how we living steady on the outside
We outside tonight
We outside tonight
We outside tonight
This is how we living steady on the outside
Oya na
Outside fc
Na we be the one wey dey run things
Pon pon sound no dey shake us
Say a prayer God no go shame us
Trendsetter na we be the vibe maker
Who's badder
Tell them make dem come outside
No hating we don't want no haters
Just lovers we ready to ball proper
Trendsetter na we be the vibe maker
Who's badder
Tell them make dem come outside
No hating we don't want no haters
Just lovers we ready to ball proper eehhh
Make dem see the baller we dey enter (enter)
If you no get money make you bota (bota)
We dey make it rain like the weather
This is how living steady on the outside
Make dem see the baller we dey enter (enter)
If you no get money make you bota (bota)
We dey make it rain like the weather
This is how we living steady on the outside
We outside tonight
We outside tonight
We outside tonight
This is how we living steady on the outside
We outside tonight
We outside tonight
We outside tonight
This is how we living steady on the outside

Credits
Writer(s): Clifford Dickson Idemive
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.