Testo Only Way - Cazulee

Testo della canzone Only Way (Cazulee), tratta dall'album Only Way - Single

Uh, yeah, uh, yeah
You already know, ooh
Boys don dey para, oh
Para oh
Boys don dey para, oh (Majestical)
Since I was born, na e go better we they hear
Although, we've been yelling, but our government no day care
Many people day for street with their pali, ko si ṣẹ
And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ?
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo, àwọn ọmọ logo, ṣo mọ?
IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?
Is either you go hard or you go home, mami
Wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ?
Ṣo mọ? Yea-yea
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
E be thing wey everybody don talk about
But there is no change, so we can't stop (can't talk)
Our government been acting like ah crocodile
If you see your daily bread, brother, thank God
There is no time to dey watch, but the dream is Richard milli
With my six figure, k'ọmọpẹ gba milli'
Gentle man to the call, kogba'gidi
With my feelings, if they lock the door
Emi ma gba ceiling, say you feel me
'Cause I don't wanna go back to the broke days, I'm on a fast lane
Èdùmàrè gbe mi leke pass all my task gate
I pray for steady cashing out to all the HK
Because that is only way we sustain, say you know oo
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ?
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo, àwọn ọmọ logo, ṣo mọ?
IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?
Is either you go hard or you go home, mami
Wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ?
Ṣo mọ? Yea-yea
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
Boys don dey para, oh
Para, oh
Boys don dey para, oh, yeah



Credits
Writer(s): Moses Matthew
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.