Rockol30

Testo Only One - Tripcy feat. Camidoh

Testo della canzone Only One (Tripcy feat. Camidoh), tratta dall'album Only One

It's So Easy
The Neptunes, yeah
See the way your body come dey make a man dey mad
Sho benke mi ni machi mabenke bo
Nte shilebi, ohe jor mo so
Baby make I love you, make I show you good love
Make I show you good love
You be thinking of me wey I dey put in all this work
Agbene, jo ni ma jo
See the way your body bend, where the water go
Eh, I can't let you go
You must dey take it all today oh (Yeah)
You must dey give me your body oh (Yeah)
Make I put my pikin for your belly oh (Ahh)
You must dey take it all today oh (Yeah)
You must dey give me your body oh (Yeah)
Make I put my pikin for your belly oh (Yeah)
A one, a two, a three, ajo wa
A one, a two, a three, ko wa
A one, a two, a three, ko na
A one, a two, a three
Oh Lord!
See, when you smile you bring the dawn
When you talk you bring the morning
Baby talk to me some more
'Cause I want your loving in the morning
All I want is you laying by my side
Muku muku beto moko
I can never live without you baby
See, if you be my only one, babe
You be my only one, babe
You be my only one, I be your only one, eh
See if you be my only one, babe
You be my only one, babe
You be my only one, I be your only one, eh
A one, a two, a three, ajo wa
A one, a two, a three, ko wa
A one, a two, a three, ko na
A one, a two, a three
You cause the confusion, you got my attention
I'm losing direction, I just want some communication
Oh yeah
'Cause if you leave me no haffi eat
Me no haffi breathe, run mara inna the street
Girl can't you see, can't you feel the heat?
I'm on my knees, I'm begging you please oh
E wode, e wode, e wode, e wode, e wode, e wode, e wode, e wode, e wode
Adure, adure
Ooh see, if you be my only one, babe
You be my only one, babe
You be my only one, I be your only one, eh
See if you be my only one, babe
You be my only one, babe
You be my only one, I be your only one, eh
You must dey take it all today oh (Yeah)
You must dey give me your body oh (Yeah)
Make I put my pikin for your belly oh (Ahh)
You must dey take it all today oh (Yeah)
You must dey give me your body oh (Yeah)
Make I put my pikin for your belly oh (Yeah)
A one, a two, a three, ajo wa
A one, a two, a three, ko wa
A one, a two, a three, ko na
A one, a two, a three
Oh Lord!
International thing from the motherland



Credits
Writer(s): Jaden Smith, Peder Losnegard, Everett Romano
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.