Testo ONLY ME - 2Face Idibia

Testo della canzone ONLY ME (2Face Idibia), tratta dall'album UNSTOPPABLE (THE INTERNATIONAL EDITION)

If to say nah just me,
I'll beliving like I don't care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I'll be doing anyhow
Because nobody go dey a
to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be
everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do
your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no
one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we
no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in
a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do
your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
If to say nah just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me
That's why we need love
and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money



Credits
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, J Sleek, Ojo Ajay
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.