Testo Only If - Wizking feat. Kidda

Testo della canzone Only If (Wizking feat. Kidda), tratta dall'album Only If

Have been working for long o
Have been striving for long o
Have been hustling for long o
See my neck sef
E don dey long o
From mushin to sango
I no fih to talk o
Wetin I don chop o
My brother, you no fih to chop o
Only if you know wetin I dey see
Only if you know wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Only if you know wetin I dey see
Only if you hear wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Man must to work(work work work)
Man must to chop(Chop chop)
No matter them talk uh uhn)
Man must to work(Work work)
I been dey do my thing my way
Mio raye anybody
Shebi emi ni mofe jaye
Kilokanmi kan anybody
Have been working for long o
Have been striving for long o
Have been hustling for long o
See my neck sef
E don dey long o
From mushin to sango
I no fih to talk o
Wetin I don chop o
My brother, you no fih to chop o
Only if you know wetin I dey see
Only if you know wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Only if you know wetin I dey see
Only if you hear wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Ahnahnahnan baba jeki ire wamari a
Owo yi baba jeko je temi
Abi amo yi o jere omo
Mama mi yi o jere mi o
Them say bad boy kidda o
Never stop never relent o
Abi amo yi o jere omo
Mama mi yi o jere mi o
Them say bad boy kidda o
Never stop never relent o



Credits
Writer(s): Junaid Oladipupo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.