Rockol30

Testo One Life - Oblaq

Testo della canzone One Life (Oblaq), tratta dall'album One Life

Dem say my matter don cast (Ebelebe oh)
Yawa don gazz (hmmm)
Dem say I don dey do jazz
Say the boy don raze
But me I no dey hear word
I smoke up
Call my guys say make we link up
One shot
Two shots
All my worries e don clear off (hmmm)
Sapele water dey sweet
But e dey tell for body o
Na one life wey you get
So broda man go sujii o
But don't stop
Don't rush
Just jejely dey go small
Don't stop
Don't rush
Just jejely dey go small
Just jejely dey go small
Just jejely dey go small
Hmm dey go small
Emaka dey hot, You Dey reason am, No turn yourself into prisoner
Shey you won thief You be criminal
No curt cases is original
But don't stop, Don't rush, Just jejely dey go small
Don't stop
Don't rush
Just jejely dey go small
Hmmm
Sapele water dey sweet
But e dey tell for body o
Na one life wey you get
So broda
Dem say my matter don cast (Ebelebe oh)
Yawa don gazz (hmmm)
Dem say I don dey do jazz
Say the boy don raze
But me I no dey hear word
I smoke up
Call my guys say make we link up
One shot
Two shots
All my worries e don clear off (hmmm)



Credits
Writer(s): Millson Oblaq
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.