Testo On the Low - Burna Boy

Testo della canzone On the Low (Burna Boy), tratta dall'album Morning Run

It's Kel P Vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I'm a khaki, no fit be leather
Oh, my Angeli, Angelina
Oh, my Angeli, Angelina
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know sa the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me
And I know you shy but it's cool when we're making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I'm a khaki, no fit be leather
Oh, my Angeli, Angelina
Oh, my Angeli, Angelina
Oh, no
Shey when I want dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview?
I'm tryna put the ring on your finger too
And be a better guy, guy
Be a better guy, guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (Ah baby)
If you call, I go come deliver (Ah baby)
I no go fall e your hand, never (Ah baby)
Say na me you go love forever (Ah baby)
I'm a khaki, no fit be leather (Ah baby)
Oh, my Angeli, Angelina (Ah baby)
Oh, my Angeli, Angelina (Ah baby)
Jesu



Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.