Testo On Colos - Hotkid

Testo della canzone On Colos (Hotkid), tratta dall'album On Colos

Mm-mm, mm
(It's Boombeatz baby)
Eli capi oh, uh
Eli capi oh
Me, I no want stress, I swear, I want to j'aye oh
Every blessed day na parte after parte oh
Make nobody come dey give me bad energy oh (bad energy)
I, need someone to boost my andrenaline oh (Sodiq again?)
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am, tell am, "make e leave am", e no 'gree oh
He tell me say "he gats to follow who know road", ah
Olo n f'arawe, he's smoking with Jago
On colos, on colos, on colos, ye
Now, e don dey
On colos, on colos, on colos
Ooh, e don dey
On colos, on colos, on colos, ah
Dem say Sodiq don dey
On colos, on colos, on colos
Mmm, my Lord
On colos, on colos, on colos, ye
Now, e don dey
On colos, on colos, on colos
You no see say he don dey?
On colos, on colos, on colos, ah
Dem say Sodiq don dey
On colos, on colos, on colos
Mmm, my Lord
Ayyy, mama
Ayyy, mama
Ah, no-no-no, mama
I don dey, don dey, don dey tell am, he no 'gree oh
Ayyy, mama
Ayyy, mama
Ah, no-no-no, mama
I don dey, don dey, don dey tell am, e no 'gree oh
(Sodiq again?)
Sodiq don go carry wetin e no know (mm, e no know)
I warn am, tell am, make e leave am, he no 'gree oh (he no 'gree)
He tell me say "he gats to follow who know road", uh-uh
Olo n f'arawe, he's smoking with Jago
Ye, Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am, tell am, "make e leave am", he no 'gree oh
Say "he gats to follow who know road", tha
Olo n f'arawe, he's smoking with Jago
On colos, on colos, on colos, ye
Now, e don dey
On colos, on colos, on colos
Ooh, e don dey
On colos, on colos, on colos, ah
Dem say Sodiq don dey
On colos, on colos, on colos
Mmm, my Lord
On colos, on colos, on colos, ye
Now, e don dey
On colos, on colos, on colos
You no see say he don dey?
On colos, on colos, on colos, ah
Dem say Sodiq don dey
On colos, on colos, on colos
Mmm, my Lord
Ayyy, mama
Ayyy, mama
Ah, no-no-no, mama
(Xtraordinaire)
I don dey, don dey, don dey tell am, he no 'gree oh



Credits
Writer(s): Christian Michael Edeh, Moshood Adeola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.