Testo Olúwa Jọ̀ - Mr Eazi
Testo della canzone Olúwa Jọ̀ (Mr Eazi), tratta dall'album The Evil Genius
Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey i go bear the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause i no dey pick their call
Some vex for me 'cause i unfollow them for instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God i feel lonely with people around me
I get problems i dey face
Tell me na who i go yarn
My pastor say e go pray
As long as i send am cash
Olúwa Jọ'
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai
Olúwa Jọ'
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai
Credits
Writer(s): Emmanuel Kelechi Nwosu, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Bansi Yash Sohodeb, Ifeoma Edith Ajibade, Le Groupe Teriba, Adetiloye Samuel Oluwadurotimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.