Testo Olomi - 9ice

Testo della canzone Olomi (9ice), tratta dall'album Cnn

All the things I say I won do
Now am doing them
All the place I say I wan go
Now am going there
Na your na your fault be that
Na your na your fault be that
If I fail once again
Na you people go blame
You dey drive me insane
People know you scatter my brain
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Titi my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge
Warido baby boo
I go hug transformer because of you
Nothing wey I no fit do
I no be bloody fool
I know wetin I dey do
Ife lo mu mi gentle
Mi o le ru e toori omo iwo lomu da
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge
Omo je a da bo ogbon
You wash your cloth kin de ma fole
Kole ma je kin de ile
Farabale silifa ton soro yen o fe jen be
I love you ma jen yo gege
Baby oya si gege
I love you no be lie
You dey blow my mind titi lai lai
You need to come see my mama and you go realize
Ko de bimi da o kin gbe ale wale o
Ye, mi girl o mo ti mu aya wale o
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
You be my last bustop
Omo o yo ge
You be my last bustop
Omo o yo ge
Simbo chris o n jo ge o
Arabizzile o n jo ge o
J17 a n jo ge o
Alapomeji o n jo ge



Credits
Writer(s): Alexander Abolore Adegbola Akande
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.