Testo Okay - Dotman
Testo della canzone Okay (Dotman), tratta dall'album Okay
Dotman kuraja
Hakuna matata
Oh oo
I no fit to complain
Coz some people dey pray for wetin I get o
But am still not comfortable
Rara o yeah
When I started in the ghetto
Bad man say I no go blow o
Na ori mi ni wa fe jo
Oh na na na eeh
. . .
. . .
See
I no pray for small money
And I no want too much money
I just want to be okay
Baba wa gbemi soke
Small money na no money
Too much money na big trouble
I just want to be okay
Baba fa wa mi soke
Yeah yeah
. . .
. . .
I go Sha Sha boy come dey rule dem for Lagos
Shebi na God wey applaud us
Shout to my people for early motion
Omo na grandmi to shop o
Ever belle full but am not okay
Baba [ ] but am not talking
I no pray for small money
And I no want too much money
I just want to be okay
Baba wa gbemi soke
Small money na no money
Too much money na big trouble
I just want to be okay
Baba fa wa mi soke
Yeah yeah
Credits
Writer(s): Olatunji Oladotun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.