Testo Ohemaa - Melvitto

Testo della canzone Ohemaa (Melvitto), tratta dall'album m. - Single

Said she was just a friend but I lied
She gon pull up tonight
Do me that isekuse wey I like
She make me come alive
And she fit dey today but not tomorrow
But e no concern me sha
Cause even if e work today and burst tomorrow
She go still confirm me sha
Abi shey you dey whine me baby
Make I know if I no get chance
Cause me I go dey mind my busy
No fit dance your makossa
But still you fit to carry me there
It's never been the same with Adaolisa
It don't mean that I wanna be here
But I no get choice as you see me sha cause
You fit to gbemidebe
Call my phone if you're available
Ma lo shebe
If you're going make I follow you
Ohemaa
Hema, hema, hema
You know, you know, you know
You know I love you sha
Ohemaa
Hema hema hema
You know you know you know
Me I love you sha
Nobody know as I enter jam your center
Cause them sabi now
Say you unconvinced to gree for no one bi ti wall of babylon
But me I come be anoti you sabi
Say me I no normal
Na why she kolobi my body
Do me like animal
So when i'm calling you run it up for me
Just to put am down
Carry you soji, no come move funny
Cause I no go calm
But still you fit to carry me there
It's never been the same with Adaolisa
It don't mean that I wanna be here
But I no get choice as you see me sha cause
You fit to gbemidebe
Call my phone if you're available
Ma lo shebe
If you're going make I follow you
Ohemaa
Hema, hema, hema
You know, you know, you know
You know I love you sha
Ohemaa
Hema hema hema
You know you know you know
Me I love you sha
And me I no be devil
I get level for you, you know
Baby you no fit settle
Nothing less o, it's true, you know
If you light my way darling
No go carry face for me
No fit use you play corny
No wahala later
But still you fit to carry me there
It's never been the same with Adaolisa
It don't mean that I wanna be here
But I no get choice as you see me sha cause
You fit to gbemidebe
Call my phone if you're available
Ma lo shebe
If you're going make I follow you
Ohemaa
Hema, hema, hema
You know, you know, you know
You know I love you sha
Ohemaa
Hema hema hema
You know you know you know
Me I love you sha



Credits
Writer(s): Inconnu Compositeur Auteur, Kevin Ekofo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.