Testo Oh No - Alpha P

Testo della canzone Oh No (Alpha P), tratta dall'album New Rap & Trap Hits

Baby oh no
Baby oh no
Come take my soul
Hmm-hmm
Would you love someone like me, my girl?
Wey no get any money
But, I go treat you well
Oya bebe
Would you love someone like me, my girl?
Wey no go give you problem
But, go fit solve your problems, ahh
Hold on
Tell me wetin me I no go do, for love
Many thing you tell me I go do, full stop
Big money, me I no fit do
Oh no baby
Just call
Anytime I dey available
True love
No be by money we go dey prove
No run
Baby, why you wanna do me so? oh
Baby oh no
Baby oh no, oh
Where you wan go?
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no, oh
Where you wan go?
Come take my soul
Where the green light goes
That's where my lady she go-go
She no go suffer for me oh
Abi na lovin' she go chop?
And all the people they don't know
That I've been waitin' on the road
I no know wetin do me oh
Wey turn me to full mumu
Oh yeah-yeah, I'm in trouble
Hold on
Tell me wetin me I no go do, for love
Many thing you tell me I go do, full stop
Big money, me I no fit do
Oh no baby
Just, just call
Anytime I dey available
True love
No be by money we go dey prove
No run
Baby why you wanna do me so? oh
Baby oh no
Baby oh no, oh
Where you wan go?
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no, oh
Where you wan go?
Come take my soul oh
Oh no



Credits
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Princewill Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.