Testo Oga Mi Sir - Hotkid
Testo della canzone Oga Mi Sir (Hotkid), tratta dall'album Oga Mi Sir
You wey dey make money
And you no dey show your people love
(See my brother you be broke ass nigga)
You wey dey make money
And you no dey show your woman love
(You be player, eyan bundesliga)
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
No be everytime you give (Normally)
But if E dey make you try give
Because love you neighbour as yourself
But not more than yourself
So no do pass yourself so gbo?
But wey get wey no carry your guys along
(Moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
And you wey shenk your niggas ofin won gaso
(Moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Shey Jeje make you no get issue
Credits
Writer(s): Adisa Moshood Adeola, Prince Agada
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.