Testo Nzaza - Asake

Testo della canzone Nzaza (Asake), tratta dall'album Mr. Money With The Vibe

(Tune into the king of sounds and blues)
Iyanu yen shock won bakan bi ti BadBoy Timz (BadBoy)
Say wetin go be go be
Dem no fit hold me, on G
Won le-le, won le-le, won le-le oh
From Ojuelegba to Ikate oh (Ikate oh)
I show dem pepper kin to sa n'le oh (sa n'le)
Because I know my dream, mi o kere oh (kere-e)
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to Jah, ah
Person wey no work oh, tell me how e wan chop?
Men, I don't know, know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, yеah-yeah
Emi o kere oh, еmi o kere, yeah-yeah
Emi o kere, so fun, ma wo be oh
Ma wo'be oh, ma wo eni kankan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere, so fun, ma wo be oh
Ma wo'be oh, ma wo eni kankan
Nzaza, Oluwa nzaza, ah
Nzaza, Oluwa nzaza, ah
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (nzaza)
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza (nzaza)
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza
So many "kilo kanmi?" (Kanmi)
How many me I wan talk? (Wan talk)
So many friends dey envy (envy)
But, me, I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey ton won
Anybody wa, mo ma kan won oh
Emi l'omo tan ni kole pa'gan
Now, I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me, on God
Anything wey you wish me, me, I wish you back
Omo, make I focus on my grind oh
Person wey no work oh, tell me how e wan chop?
Men, I don't know, know
Heavenly sound from the street, that's how we roll, yеah-yeah
Emi o kere oh, еmi o kere, yeah-yeah
Emi o kere, so fun, ma wo be oh
Ma wo'be oh, ma wo eni kankan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere, so fun, ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kankan
Nzaza, Oluwa nzaza, ah
Nzaza, Oluwa nzaza, ah
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (nzaza)
Nzaza, Oluwa nzaza
Nzaza, Oluwa nzaza (nzaza)
Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza



Credits
Writer(s): Ahmed Ololade, Kareem Olasunkanmi Temitayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.