Testo Nobody - 9yc33
Testo della canzone Nobody (9yc33), tratta dall'album Nobody
Oyeah oyeah oyeah ye ye ye
Na where you dey when i dey strive oo
Na where you dey when i dey suffer
My brother where you dey when i dey chop once in a day
But right now we don. Dey make am
See the kind show we dey shutdown see the car way i pull up
All the fine girls dem ma rush now
Mama me pray for me oluwa stand by me
I dey pray all night so i feel alright
Yea
Shayo for the club olosho don dey come
Money don dey come
Omo shati shati t
Nobody dey
Nobody dey when i dey look for food oo
Nobody dey nobody dey
Nobody dey nobody dey when i dey fall and stand
Nobody dey nobody dey
So make you day your day
I go day my day
Nothing go day
Cuz my papa no b dangote
That one no mean say hustle nogo pay
If you push me na you go fall ooo now i dey lead them dey
Follow & my matter no go cast ooo because oluwa is involve ooo
Sunmomi see your pikin ooo
E don dey show for tv
I want dey shutdown dey go from ABJ down to lasgidi
Shayo on the club
Olosho don dey come ooo
Money don dey come
Shoutout to the people way dey stand by me
Shoutout to de fans way dey show true love ooo
For now and forever i dey with you
Shoutout to social way dey shoot me guy
Anybody t you i go shoot am die
Me and you we go ride or die
I pray we meet for paradise ehh
Nobody dey
Nobody dey when i dey look for food oo
Nobody dey nobody dey
Nobody dey nobody dey when i dey fall and stand
Nobody dey nobody dey
Shayo for the club olosho don dey come
Money don dey come
Nobody dey
Nobody dey when i dey look for food oo
Nobody dey
Nobody dey nobody dey
Nobody dey nobody dey when i dey fall and stand
Nobody dey nobody dey
Nobody dey
Nobody dey
Credits
Writer(s): 9yc33
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.