Testo No Worry - Nosa

Testo della canzone No Worry (Nosa), tratta dall'album Open Doors

Hannah make you no cry again
Because you no get pikin
Na God name dey bring
Sarah I can hear the mocking and the laughter
But make you understand say
In the morning after
E go be your turn to laugh
But make I tell you something for sure
Your situation no go last forever more
God don hear your heart cry
And he go bring the answer to you just in time
No worry my brother things go better
In the end my sister
After rain the sun go shine
Make you no cry
God no dey lie
He go see you through
Just put your hope in Jesus Christ
Jephthah I know you've been rejected
Ostracized and neglected
Your future has been doubted
Joseph upon all wetin you dream
You see yourself for prison
It wasn't really tin
But make I tell you something for sure
If you lean on Jesus he go help you endure
Till your hopes and dreams have been realized
And he go make your future bright
No worry my brother things go better
In the end my sister
After rain the sun go shine
Make you no cry
God no dey lie
He go see you through
Just put your hope in Jesus Christ
Naomi I know you lost your sons and
You lost your loving husband
It's as though God has abandoned you
David just when they make you king
You just dey run from your enemies
Even as a king
Life still dey hard to live
But make I tell you something for sure
If you can keep on trusting in the Lord
He go give you double for wetin you lost
My brother make you cry no more
No worry my brother things go better
In the end my sister
After rain the sun go shine
Make you no cry
God no dey lie
He go see you through
Just put your hope in Jesus Christ
Hold on your solution dey for your door
Make you put your trust in the Lord
Don't cry no more
Your problems only come to make you strong
So if you dey listen to this song
Don't cry no more
Hey you I no know all your problems
But I know say God don solve them
If you will only let him in
But make I tell you something for sure
If you can open your heart to the Lord
He go come in and change your life
And he go wipe the tear out from your eyes
Please no
No worry my brother things go better
In the end my sister
After rain the sun go shine
Make you no cry
God no dey lie
He go see you through
Just put your hope in Jesus Christ
No worry my brother things go better
In the end my sister
After rain the sun go shine
Make you no cry
God no dey lie
He go see you through
Just put your hope in Jesus Christ
No worry my brother things go better
In the end my sister
After rain the sun go shine
Make you no cry
God no dey lie
He go see you through



Credits
Writer(s): Nosa Omoregie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.